Skip to main content

Posts

Showing posts from May, 2021

Chief of Army Staff Attahiru Ibrahim burial: Funeral for COAS and six senior officers wey die for plane crash as e dey hapun

  BBC News , Pidgin Waka go wetin de inside Plenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Chief of Army Staff Attahiru Ibrahim burial: Funeral for COAS and six senior officers wey die for plane crash as e dey hapun 22 May 2021 WIA DIS FOTO COME FROM, NIGERIA PRESIDENCY Wetin we call dis foto, Di late Lt Gen Attahiru Dem go lay di remains of Nigeria late Chief of Army Staff Lt Gen Ibrahim Attahiru to rest on Saturday. Lt Gen Attahiru die for military plane crash, togeda with 10 oda officers including di crew on dia way to Kaduna from Abuja, on Friday, 21, May, 2021. Di burial proceedings of di late Attahiru and 6 oda senior officers wey lost dia lives inside di air crash for Kaduna happun on Saturday, 22 May 21 in accordance wit Muslim rites. Nigeria military confirm death of Chief of Army Staff How Buhari, Atiku, Obaseki, odas react to death of di Chief of Army Staff Wetin we call dis foto, Wife of di late Chief of Army Staff (in black) arrive di Grand